Ojumi Link/lyrics
OJUMI LYRICS (Geffievibes)
Intro:-
Oh na na na na
Oh na na
They call me Geffie
...
CHORUS:-
If you see me on a low
Don't take me for a foe
Cos I no geti deo
Wey make man dey kolo
Babe Malo je ojumi
Make you no dey Tingaami
But we talk say we go marry ni
Your papa geti deo
Your mama geti
But, I'm coming from a ghetto
To take you home
Babe Malo je ojumi
Make you no dey Tingaami,
But we talk say we go marry ni
VERSE 1:-
All those times I dey hustle money
Iyami you know
I no been geti money
All those times I dey for the trenches ah
I suffer for the benches eh
But I know you no-go believe
The thing wey my eye see
Omo I don see plenty eh ai
Just take me as I am,
No para gan...
Soma dem say me I no soji
S'my money no reach
For me to dey industry eh ai
You no-go believe wetin dema talk about you (behind your back )
But if you go dey start to listen
To wetin dema say
Omo you don chop breakfast eh ai
Just follow your dreams dey go
Malo foor, eh!
(Rpt Chorus)
VERSE 2:-
I know say I no geti power eh
To give you all you want oh
But I can give you what you need...
No dey use me catching cruise oh (catching cruise oh)
And as e come be like this oh wey
Na you wey dey my mind oh
Only you dey blow my mind...
Eh yaaa
No come do me onukwu (onukwu oh)
Outro:-
Your papa geti deo
Your mama geti doe
I'm coming from a ghetto to take you
Uh uh uh, uh
Tingaami
But you talk say we go marry ni
We must to marry ni oh oh
Oh oh
We must to marry ni
Cos I love my babe eh ai
And I swear I no go lie
We must to marry ni oh oh
Oh oh
We must to marry ni o
They call me Geffie...
Odg pon da beats
#itzgeffievibes
Link 🔗
Comments
Post a Comment