Posts

Showing posts from February, 2023

Ojumi Link/lyrics

Image
  OJUMI LYRICS (Geffievibes) Intro:- Oh na na na na  Oh na na  They call me Geffie  ... CHORUS:- If you see me on a low Don't take me for a foe  Cos I no geti deo  Wey make man dey kolo  Babe Malo je ojumi  Make you no dey Tingaami But we talk say we go marry ni  Your papa geti deo Your mama geti But, I'm coming from a ghetto To take you home  Babe Malo je ojumi  Make you no dey Tingaami, But we talk say we go marry ni VERSE 1:- All those times I dey hustle money  Iyami you know I no been geti money All those times I dey for the trenches ah  I suffer for the benches eh  But I know you no-go believe  The thing wey my eye see  Omo I don see plenty eh ai  Just take me as I am, No para gan... Soma dem say me I no soji  S'my money no reach  For me to dey industry eh ai  You no-go believe wetin dema talk about you (behind your back ) But if you go dey start to listen To wetin dema say  Omo you don chop breakfast eh ai  Just follow your dreams dey go  Malo foor, eh! (Rpt Chorus) V