Ojumi Link/lyrics
OJUMI LYRICS (Geffievibes) Intro:- Oh na na na na Oh na na They call me Geffie ... CHORUS:- If you see me on a low Don't take me for a foe Cos I no geti deo Wey make man dey kolo Babe Malo je ojumi Make you no dey Tingaami But we talk say we go marry ni Your papa geti deo Your mama geti But, I'm coming from a ghetto To take you home Babe Malo je ojumi Make you no dey Tingaami, But we talk say we go marry ni VERSE 1:- All those times I dey hustle money Iyami you know I no been geti money All those times I dey for the trenches ah I suffer for the benches eh But I know you no-go believe The thing wey my eye see Omo I don see plenty eh ai Just take me as I am, No para gan... Soma dem say me I no soji S'my money no reach For me to dey industry eh ai You no-go believe wetin dema talk about you (behind your back ) But if you go dey start to listen To wetin dema say Omo...